huatong
huatong
avatar

My Proposal

AK Songstresshuatong
monqui_osvaldohuatong
الكلمات
التسجيلات
Adi Ak

Along time versatile

(Abokyi 'en sound o)

Fine fine boy, I want you

Your eyebrows na too cute

If you be mine, I promise you

You go enjoy me pass your favourite food

I have been waiting for you to

Call me and tell me how you feel

'Cause when I see you in my neighbourhood

I dey pose but you no dey look my way

So baby, can't you see this feeling dey over me?

As you see me currently it's written all over me

In my society, ebi man we dey chase woman

But for you I am ready to break the rules and shoot my shot

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

If Mohammed no go to mountain

The mountain must waka

Ratio man to woman

No dey balance o you be matter

As I dey see you so

I no sey you be responsible

As you dey see me so

Na packaging, oga, I be available

When I look into your eyes

I see my future paradise

The connection na tight o

I will be proud to be your wife

When I look into your eyes

I see my future paradise

The connection na tight o

I will be proud to be your wife

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

So baby, can't you see this feeling dey over me?

As you see me currently, it's written all over me

In my society, ebi man we dey chase woman

But for you I am ready to break the rules and shoot my shot

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

I don't want to (ooh ooh)

Be waiting for you (ooh ooh)

I'm available (ooh ooh)

So I'm here with my proposal

Ooh

Ooh ooh ooh

Ooh, I'm here with my proposal

Ooh

Ooh ooh ooh

Ooh, I'm here with my proposal

المزيد من AK Songstress

عرض الجميعlogo

قد يعجبك

My Proposal لـ AK Songstress - الكلمات والمقاطع