logo

Dream Girl

logo
الكلمات
CURRENCY

Classical Boy

Hmmm hummm

Its C-city Records

CCR

Olo olo olo olo yee See

You know How many Times When I See you for my Dream

I Done Kiss you many Time ye

I Done Love you Many Times ye

We done the thing many Times ye

You know how many Times Wen see you for my Dream

I Done Love you Die oh Ye

I Done kiss you Die "Seongbo"

I Done Love You Die oh Ye AA

Na You I Want oh na you

Fall in Love oh if o be You I no Go Fall in Love OH

Na you I Need oh na You Oh yeeh

Currency Girl E go Dey ok ok If you dey my Life

With you by my Side Everything Feels alright

Girl E dey ok ok if you Dey my Lifee

With You by My side Everything Feels Alright

No Trip is Higher

You be my Desire

Burning down my Fire

Your Love inspire me oo

Inspire cus I don't know what to do

Make I kuwkuw die E better pass make you leave my life my Girl

Make I kuwkuw kpa E better pass make you leave my life my Girl OH

You know how many Times when I see you for my dream

I done kiss you many Time ya

I done love you many Times ya

We done the thing many Times ya

You know how many Times When see you for my dreams

I Done Love you die oh yah

I Done Kiss you die "Seongbo"

I Done Love you Die oh Ya

I see you for my dream I no wan wake again Again

If you leave I no fit think again

Babe if you go I no breath again

I say I done see Many many Girls oh

Babe no one when Beat your size oh

Babe girl say na you I Want oh

I no go lie say na you I Need oh

Babe girl stay with me Right here

Stay with me if you leave I go

I go die babe I say Oya stay with me

Make I kuwku die E better pass make you leave my life my Girl

Make I kuwku kpa E better pass make you leave my life my Girl Oh

You know how many times when I see you for my Dream

I Done kiss you many time ya

I Done Love you many times ya

We done the thing many times ya

You know how many times When see you for my dreams

I done love you die oh yah

I done kiss you die "seongbo"

I done love you die oh ya

Na you I want oh na you

Fall in love Oh if no be you I no go fall in love oh

Na you I need Oh na you

OH YEEH

Sha you know

Sha you know

Sha you know ooh

Sha you know

Sha you know ooo

Sha you know

Sha you know ooh

If no be you me I no go follow another babe

Sha you know

Sha you know ooh

Sha you know

Sha you know oooooo

(Its CCITYRECORDS) CCR

Dream Girl لـ CURRENCY BABA/T-Classic - الكلمات والمقاطع