huatong
huatong
الكلمات
التسجيلات
(A town hall different from balablu, blu-blu-blu)

(Nu')

(Bulaba)

(Tobi Sneh Records)

(Nuelgenie)

Omo Iya Adewale oh

It's OML, it's OML, eh-eh

(Nu')

Story of my life, itan boda kan

Oju ti ri gan, but melo ni mofe soh?

My papa na tailor, mom selling foodstuffs

I pray they all live long 'cause I owe them alot ('cause I owe them alot)

No matter situation, they give me education

Ola inu kan l'afin sun'nu yara kan

I'm so intelligent, boy goal is different

Family dem no send 'cause everybody no get

As a n***a from the ghetto, I no dey fold

From Agege to Ikeja, Isale Eko

Anywhere the money dey go, follow the road

Omo'yemi t'epa mo'shee, k'oma yo phone (omo'yemi t'epa mo'shee, k'oma yo phone)

If we beg them, if dem help us, dem go dey pose

"Brother Tunji, wetin dey sup?", dem go dey scope

No be everything wey dey shine, na hin be gold (gold)

Omo'yemi t'epa mo'shee, k'oma yo phone (omo'yemi t'epa mo'shee, k'oma yo phone)

Oh no, omo, this life so cold

Jejely cut my coat

E no matter how the sapa choke, anything fit sup before 12 tomorrow oh (anything fit sup before 12 tomorrow oh)

Oh no, jejely cut my coat

E no matter how the sapa choke, anything fit sup before 12 tomorrow oh (anything fit sup before 12 tomorrow oh)

Oh no, jejely cut my coat

E no matter how the sapa choke, anything fit sup before two tomorrow

Oh no-oh, ola shani k'ama ro, oh

Ferra' ati Camaro

Anything fit sup before two tomorrow

I never dull, no, me, I never stop

Jesus is coming soon, still never come

Nothing you wan yarn, dem yarn before

Iwo nikan ko, iwo-iwo nikan ko

Still on the matter, very very long (very long)

Bi moshe lo town, at'awon t'emi na (t'emi na)

Nothing you wan yarn, dem yarn before

Iwo nikan ko, iwo-iwo nikan ko (ayy)

If you dey take shit, then you be dense (ayy)

And, if you dey take am, you too dey vex (ayy)

Get money, focus, brokelyn in my lens (oh-oh, ohh)

Aye l'enu meta like Sule Benz (ayy)

Adopted ounshe biological

Amotekun, odekun, f'awon t'oni 'kun

Awon toh gbe'na ka'ri oh, igbawo l'ofe gba?

Keep wasting my month rents, yawa l'ofe gas (Olohun)

Omo, this life so cold

Jejely cut my coat

E no matter how the sapa choke, anything fit sup before 12 tomorrow oh (anything fit sup before 12 tomorrow oh)

(Sunshine, Sunshine)

Oh no-oh, ola shani k'ama ro, oh

Ferra' ati Camaro

Anything fit sup before two tomorrow

المزيد من Rybeena/Bhadboi OML

عرض الجميعlogo

قد يعجبك