logo

Cover Me (Mixed)

logo
الكلمات
Tonight, where the party die

Where my people die

Where the shayo die

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody dey eh

Na who go die

No throw-wey

Yeah yeah

No forget say your dream no fit happen for one night, yeah

And when e happen, make you enjoy this life, say na one life Yeah yeah

And when the journey been die start

Dem go look, dem go dislike yeah

Baby cover

Baby cover

Baby cover

Just for tonight

Cover

Baby cover

Baby cover

Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat'ibere o ohh

My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me

She say, na the music make her fall for me

She say, my music got a hold on her

She say, my music got a hold on her

This life wey you see, fit make you pai now

Life dey, wey money can buy now

I don tey, i don tey, i don try now

No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party die

Where my people die

Where the shayo die

Wey go make man feel alright

Tonight, when nobody die eh

Na who go die

No throw-wey

Yeah yeah

Baby cover

Baby cover

Baby cover

Just for tonight

Cover

Baby cover

Baby cover

Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o

Toba dale ama soro, yeee

Ko se mi lat'ibere o ohh

My baby my baby my baby

Cover Me (Mixed) لـ Starboy - الكلمات والمقاطع