menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Jonathan - Acoustic

AK Songstresshuatong
nathanaelharperhuatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
I, the AK

Tell me weytin I for do, Jona eh-eh

Tell me weytin I for do, Jona eh-eh-eh

Don't look me like zombie

Don't play with me

I no be ludu or tsoobi

Don't play with me

Shebi you say you don' tire me

After the love wey I shower you

You come dey think you fit to fool me

After that you go leave and then betray me

Shebi you say you don't tire me

After the love wey I shower you

You come dey think you fit to fool me

After that you go leave and then betray me, ye-ah

Jonathan

Jonathan

Jonathan, eh-eh

Jonathan

Abi you want make thunder fire you

Jonathan

Ebi Baba God wey go punish you

Jonathan

You tell me say you'll never leave me

Now you dey punch me in my belly

If I dey shout, you say no shouting

You dey do like I no get feelings

Eno be money, money, money, wey I want

Ebi your loving, loving, loving, wey I need, eh-hey

Nobody go fit love you, love you like I do

Tell me something, Jona eh

Jona eh-eh-eh

Remember the things we used to do

All the love wey I show you, Jonah

Jonathan, eh-eh

Jonathan, yeah

Jonathan, eh-eh

Jonathan

Abi you want make water carry you

Jonathan

Ebi Baba God wey go punish you

Jonathan

Ao Jona

You better shine your eye, oh

Jonathan, which kind life be this?

You crush my heart, you crush my life, oh

Ao Jona

You better shine your eye, oh

Jonathan, which kind life be this?

You crush my heart, you crush my life, oh

Hey-eh, hey-eh

Please tell me something better

You wanna move on after wasting my time?

Jonathan

Jonathan

Jonathan, eh-eh

Jonathan

Abi you want make thunder fire you

Jonathan

Ebi Baba God wey go punish you

Jonathan

Jonathan, eh-eh

Jonathan, yeah

Jonathan, eh-eh

Jonathan

Abi you wan make water carry you

Jonathan

Ebi Baba God wey go punish you

Jonathan

AK Songstress থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে

AK Songstress-এর Jonathan - Acoustic - লিরিক্স এবং কভার