menu-iconlogo
huatong
huatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
Tune me up (ayy)

X, sive

If you no dey wish me well

Me I fit dey wish you well

Anyhow e be, my head go still dey there

Kan kan, o ni pe ka fi tissue we (that's the fact, tho)

Nothin' wey dey bother me

'Cause Oluwa dey cover me

Oriburuku, o ti over me

I go chop life, I go gbe'ga mi (yeah yeah)

Gucci mo wo yi

Designer mo wo yi

Good life, e dey sweet me for body

As I'm spendin' the money

Baba na, nothin' I fit do, ayy

Than make I dey jolly

The way Jehovah dey bless me, ayy-ayy

E dey high me like "Paami" (bullshit)

Me, I no dey pariwo

Omo, me I no dey pariwo

I no dey send no bad man

I swear me I just dey carry go

And if I see my sodi

Make dem come mujo

That's why me I no dey pariwo

I be senior baller for this game

O shey, set awon Taiwo

Me, I no dey pariwo

Omo, me I no dey pariwo

I no dey send no bad man

I swear me I just dey carry go

And if I see my sodi

Make dem come mujo

That's why me I no dey pariwo

I be senior baller for this game

O shey, set awon Taiwo

Tune me up (ayy)

X, sive

Oya wen de zeh

Ovi yeh vu, oya wen de zeh

Wen vi, wen de zeh

Ovi yeh vu, oya wen de zeh

Wen-wen, oya wen de zeh (yeba)

Ovi yeh vu, oya wen de zeh

Wen-wen

These girls are too busy

Too much activity

On this, I know negativity

No impossibility

Baba na, nothin' I fit do, ayy

Than make I dey jolly

The way Jehovah dey bless me, ayy-ayy

E dey high me like "Paami" (bullshit)

Me, I no dey pariwo

Omo, me I no dey pariwo

I no dey send no bad man

I swear me I just dey carry go

And if I see my sodi

Make dem come mujo

That's why me I no dey pariwo

I be senior baller for this game

O shey, set awon Taiwo (bullshit, bullshit)

Me, I no dey pariwo

Omo, me I no dey pariwo

I no dey send no bad man

I swear me I just dey carry go

And if I see my sodi

Make dem come mujo

That's why me I no dey pariwo

I be senior baller for this game

O shey, set awon Taiwo

Tune me up (ayy)

X, sive (ayy)

Superstar DJ (ayy)

Mix by LordGabrielz (ayy)

DJ Xclusive/Dotman থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে