menu-iconlogo
huatong
huatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
Oooo 1 time

Oooo 2 times

Eeeee Bad guy (Alternate Sounds)

Oooo Bad guy (cheiii!)

Eeeee 1 time

Oooo 2 times

Eeeee Bad guy (cheiii!)

Eeeee Bad guy (Gosple on the Beat)

O no no no

U no fit do am

O no no no

U no fit run am

O no no no

U no fit do am

O no no no

No no no

U no fit run am

U no fit

Oya come make I yarn this one

Shey you dey find who go yarn this one

Check this one

And if you like make you dull this one

At the end of the day

When the matter don burst

You go know say you run this one

See me a baller 100 degrees

Never dey dull

The money dey for where we dey

How you see am

Action

Loud am dem boys

For where we dey

You wan try

O no no no

U no fit do am

O no no no

U no fit run am

O no no no

O no

O no no no

No no no no

U no fit run am

U no fit

Ay which one

And she say she wanna real one

She say she want this one

Shey na me wey go buy this one

Wait

Check this one

And you know you never met a real don

At the end of the day

When the gbedun don play

You go know say you jam this one

All of this cash I gather

(Na God dey do am)

E dey my back pocket

How you see am

Action

Loud am dem boys

For where we dey

1 time, 2 time o girls, o guys, lets go

O no no no

U no fit do am

(You no fit do am)

(I don do am)

O no no no

U no fit run am

(You no fit run am)

O no no no

O no

U no fit

(Shekpe)

O no no no

No no no no

U no fit run am

U no fit

Oh no no noooo

(Gospelondabeatz)

GospelOnDeBeatz থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে