menu-iconlogo
huatong
huatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
(Shaba', Shaba')

(Sig')

I dey craze, dem say na style (oh-oh)

'Cause dem no wan see me progress (mm, things changed)

Call my phone once in a while (call me, call me again)

Text shit, I fit no see your text

'Cause I don kolo corner

'Cause my life e be one night wonder

Wetin sapa make me discover

Na something wey fit make life shorter

No slow, no revolver

Na my life, e no fit get comma

I get girls wey reach be my mother

Wetin I get? Wetin I order?

Oh, my dear guy (oh, my dear guy)

Bro from way back (bro from way back)

When you say fast, I go dey with you (when you say fast, I go dey with you)

No matter the distance (no matter the distance)

I remember when you get cash (I remember when you get cash)

You dey flex me too (you dey flex me too)

'Cause I go dey with you (I go dey with you)

I go dey with you (I go dey with you)

And I go dey with you (I go dey with you)

I go dey with you (I go dey with you)

(Oh, ohh)

Yeah

Moti sha'na wo'le, my gee

Where you hiding?

See location for IG

Pull up, make we faaji

Everything on the gang

YKB, young Alhaji

My time piece don commit

All eyes on me, bust down

No dey drip, e dey vomit

We dey sign biggie contract, won ki wa congrat

Kole baje, o ba ti

You are welcome to my party (uhn)

Turn up bi DJ 4Kerty, 'till 4:30

Can you vex? K'ara property

J'aye bi ti Dangote, f*ck poverty it

Kosi biggie, the only biggie wey dey

Big dreams, big moves, big vision

Eruku sh'aye por, kosi competition

We dey ball, dem sick, men addiction, huhn

Dem say I don kolo corner

'Cause my life e be one night wonder

Wetin sapa make me discover

Na something wey fit make life shorter

No slow, no revolver

Na my life, e no fit get comma

I get girls wey reach be my mother

Wetin I get? Wetin I order?

Oh, my dear guy (oh, my dear guy)

Bro from way back (bro from way back)

When you say fast, I go dey with you (when you say fast, I go dey with you)

No matter the distance (no matter the distance)

I remember when you get cash (I remember when you get cash)

You dey flex me too (you dey flex me too)

'Cause I go dey with you (I go dey with you)

I go dey with you (I go dey with you)

And I go dey with you (I go dey with you)

I go dey with you (I go dey with you)

(Oh, ohh)

(Timi Jay on the track)

KHAID/Olamide থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে