menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Oga Boss (feat. Buju & Bad Boy Timz)

Laimehuatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
Oga, oga

O shocki won bakan

Omo o yea yea

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

Plus 234

Why you ringing on my celli

I hear say you no get raba for me

Look how I flex

And the way that I finesse

Ain’t got no stress

Ogbeni run me my cheque

On a Friday

I be turning up with the gang on Friday

If you see me for party you know they don pay

And you know with my raba me I don’t play

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

Run me my Cheque, run me my Cheque

Jor ma fimi shere

Run me my Cheque, run me my Cheque

Jor ma fimi shere (u no wan get sense ni?)

Anywhere I go dem pay me my money won fi mi shere

So I pull on the scene and I pull with your kele

365 days, I am working and you know this shit is real

Pull up in my top off with my brethren and u know this shit for real

Young fela in the building, o shock won and you know it’s trill

Tan ba fe she normal, cut a neck and get the deal done

Run it up already oh Yeah

Manna pull up in a B! Oh yeah

In the ride I’m coming your way

I won’t hear what else you say

Aye okpe meji we living in the hills

Chevron drive down to lekki for the thrill

We be chilling we don’t need to know the bill

Catching flights while these niggas catching feelings

Hit Amaka for the flex she finessing

Tolani no dull me she pull up inside avensis

See as I dey flow and no be say I dey on menses

Dem no dey hear, hear, hear!

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

Oga boss

Kilonso

Where the funds

You too dey talk

No be beans

No be rice

Mix the henny with the sprite

See my life

See my eyes

All my guys

Dem don high

Oh my days!

Kilode!

Money dey!

Owo ti dey!

Laime থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে