menu-iconlogo
logo

Night In Maryland

logo
লিরিক্স
See as the people don confuse na riot

See as the girlie just dey whine fire I quiet

I mean realize the lies I mean really realize

See her body don dey cos riot cos riot

(TSB)

I Pray for peace but I'm ready for war

Mistake my kindness for bolo

Someone I called my OG for life

I no go loose last last draw

Blues & rhythm

New school rhythm

Sweet like cinnamon sting like venom

Daily Paper drip I match with denim

Guys from woji dey house we chilling

Blues & rhythm

New school rhythm

Sweet like cinnamon sting like venom

Daily Paper drip I match with denim

Guys from woji dey house we chilling

Girl I dey for Maryland

And the traffic dey for the junction o

When I dey for Maryland

And studio sef wey I trek from o

E no far from Maryland

Shey you go let me know

Where you come from o

When I day for Maryland

When I day for maryland

See as the people don confuse na riot

See as the girlie just dey whine fire I quiet

I mean realize the lies I mean really realize

See her body don dey cos riot cos riot

Imagine all the time dey shun me

Imagine all the kele wey no look my way

Imagine all the pa come miss

Imagine all the friends wey be enemies

Knife for my back no dey conceal

Same knife take use unveil

I no be mate no dey compete

My pocket dey swell no be konji

Blues & rhythm

New school villain

Sweet like cinnamon sting like venom

Daily Paper drip I match with denim

Guys from woji dey house we chilling

Blues & rhythm

New school rhythm

Sweet like cinnamon sting like venom

Daily Paper drip I match with denim

Guys from woji dey house we chilling

Girl I dey for Maryland

And the traffic dey for the junction o

When I dey for Maryland

And studio sef wey I trek from o

E no far from Maryland

Shey you go let me know

Where you come from o

When I dey for Maryland

When I dey for Maryland

Girl I dey for Maryland

And the traffic dey for the junction o

When I dey for Maryland

And studio sef wey I trek from o

E no far from Maryland

Shey you go let me know

Where you come from o

When I dey for Maryland

When I dey for Maryland

Yes Jah!

We give thanks for love, you know

For life,

For energy,

Strength,

Perseverance,

Motivation,

Inspiration

There is magic in kindness

And integrity builds courage

Nonso, your very existence is a rebellion my brother

Discover the earth beneath the concrete

Plant the seed,

Then watch it

Then watch it

Then watch it bloom

Nonso Amadi-এর Night In Maryland - লিরিক্স এবং কভার