menu-iconlogo
logo

BLOOD ON THE DANCE FLOOR

logo
লিরিক্স
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever

ODUMODUBLVCK

Native

(Jimoh sounds killed it)

All I know

All I know

All I know

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

All I know is that when I been shoot, I hit their own

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

All they know is that when I been shoot, I hit their own

So, why they wanna cause more?

Put him in a Crosstour

Kolobi their own blood

Did it on their own turf

So, why they wanna bring blood?

Down to my front door

I don't wanna drink more

Blood on the dance floor

Supposing I fall in with my kala like this and that

I'm dressed in black

Opportunity no be wetin I go dey look them pass

So, I light my bass

Light that man with my pompi

Tear garanut on the monkey

Shake her nyash for my money

Odumodu fala-follow, decipher konji

I go fill my glass cup

Higher catch fun

While I dey function

My ops on a lost cause

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

I dey shoot and go

All I know is that when I been shoot, I hit their own

When dem point and kill

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

(Who dey check my own?)

All they know is that when I been shoot, I hit their own

(I dey run my race)

So, why they wanna cause more?

Put him in a Crosstour

Kolobi their own blood

Did it on their own turf

So, why they wanna bring blood?

Down to my front door

I don't wanna drink more

Blood on the dance floor

I dey always expect these things

Normally, normally, normally

You dey try us, you dey try me

Normally, normally

We came here to party nana

But you came here to find me

You came here to find me

The thing wey dey my mind

I go fill my glass cup

Higher catch fall

While I dey function

My ops on a lost cause

Run for your life, they gon' come for your life

And my one true advice, bring a gun to fight

Let it go, Let it go

Kiss the kids and the wife

Over here, shit get real

Like for real, could be bad when they roll

I ain't bout to go out like a m**r hoe

You bring it to my door, I'ma send you to the goat

The thing about war, you will never know closure

The windows close, they be in the back door

And I don't trust nothing but this God giving flow

Dobale to Folarin when you pass Ondo

They crash out for me cause I ride for my folks

Take a chance if you want, we gon' dance if you go

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

All I know is that when I been shoot, I hit their own

All I know is that when I dey c**k, I hit and go

All they know is that when I been shoot, I hit their own

So, why they wanna cause more?

Put him in a Crosstour

Kolobi their own blood

Did it on their own turf

So, why they wanna bring blood?

Down to my front door

I don't wanna drink more

Blood on the dance floor

Supposing I fall in with my kala like this and that

I'm dressed in black

Opportunity no be wetin I go dey look them pass

So I light my bass

Light that man with my pompi

Tear garanut on the monkey

Check her nyansh

Nyash

Blood on the dance oh

Blood on the dance floor

Blood on the dance

Odumodublvck/Bloody Civilian/Wale-এর BLOOD ON THE DANCE FLOOR - লিরিক্স এবং কভার