menu-iconlogo
huatong
huatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
Level tawa yato ko wa tun wo

Awa ti wole a de dibo

Numeru uno be the figo

We dey lead o city tawa na gold o

Ishan o le shey no dey waste time

Petrol tawa na the word na

Steady grind we no dey play na

We no dey waste time you sabi the way na

Gba gbara le eyan bruce lee

O de moyan o tun demo like for real

We get one vision wey dey drive we

Awa young fly saved eyan daddy

The Journey

Ko se feni to rope ohun lo gbon ju

Ko se fawon toma ridena to de ma gboju

Faith pelu work lo ma work lai logboju

Perspective in life we dey shine we dey move

I dey road and i go get there

Every move i take e dey bring me nearer

Ona mi yato i no compare

My Path keep getting better

My vision getting clearer

Emi emi shine shine bobo

Grace yi po gan

And e no be my fault

Omoh we be non stopping

Emi emi shine bobo

Grace yi po gan

And e no be my fault

Omoh we be non stopping

Anytime i call you dey answer me

You no dey waste time for your respond ni

Oh God you dey dey for me

Yeah yeah

But i know it's getting better

I no mind if mine na later

I just wanna get it right oh lord

I no wan make mistake ohhh

I just want you on every motion

No be by my might na your auction

If e no be i for no function

I better hold on to your motion

I just want you on every motion

No be by my might na your auction

If e no be i for no function

I better hold on to your motion

I dey road and i go get there

Every move i take e dey bring me nearer

Ona mi yato i no compare

My Path keep getting better

My vision getting clearer

Emi emi shine shine bobo

Grace yi po gan

And e no be my fault

Omoh we be non stopping

Emi emi shine bobo

Grace yi po gan

And e no be my fault

Omoh we be non stopping

O'Tobi/Rehmahz থেকে আরও

সব দেখুনlogo

আপনার পছন্দ হতে পারে

O'Tobi/Rehmahz-এর Journey - লিরিক্স এবং কভার