menu-iconlogo
huatong
huatong
লিরিক্স
রেকর্ডিং
Hey, ehn, Arira

Tega Boi (shu, charge am, shu-shu, charge am, totori)

B! Busy

As we dey chop am dey go (ehn), na wetin we show you go see (ai tutu)

For here na only knack and bill (knack am), you suppose know how e be (how e be)

Them say no white teeth for Benin (ehn), say na only white Benz dey Benin (ehn)

And we dey press am dey go (wahala)

As we dey Feel D Mood (feel D Mood), your babe dey Feel D Mood (ehn)

And I dey in the mood (ehn)

Loud your speaker volume (loud am), 'cause you wan Feel D Mood (ehn, hm)

(Na this part I like o) water na water

Bolt man wan drop one for us (e wan dey pack am, one million)

Bolt man drop for us (nor be lie say), Bolt man drop for us

Bolt man dey Feel D Mood (e dey feel am)

E dey Feel D Mood (e wan dey pack am)

E dey march am o (Elon Father)

Bolt man softly o (that kain matter)

Na this part I like o (na this part you like, ehn)

Na this part I like o (this part you like, ehn)

Na this part I like o (say na this part you like, ehn)

Na this part I like o (this part wey you like, ehn)

Na this part I like o (na this part I like, ehn)

Na this part I like o (say na this part you like, ehn)

Na this part I like o (na this one I like, ehn)

Na this part I like o (say na this one you like, ehn)

Bolt man dey Feel D Mood, I don cook, you must chop am, enjoy the food

Bolt man dey pilate am, and he's feeling good

Dey your whip, na Bolt naim me I dey use, ehn

Bolt man dey raise am, pilate am, e dey feel am, e dey press am

E dey raise am, e dey march am dey go

Bolt man dey press am, pilate am, e dey feel am

E dey raise am, e dey raise am, e dey raise am dey go

(Na this part I like o) water na water

Bolt man wan drop one for us (e wan dey pack am, one million)

Bolt man drop for us (nor be lie say), Bolt man drop for us

Bolt man dey Feel D Mood (e dey feel am)

E dey Feel D Mood (e wan dey pack am)

E dey march am o (Elon Father)

Bolt man softly o (that kain matter)

Na this part I like o (na this part you like, ehn)

Na this part I like o (this part you like, ehn)

Na this part I like o (say na this part you like, ehn)

Na this part I like o (this part wey you like, ehn)

Na this part I like o (na this part I like, ehn, oh my God)

Na this part I like o (say na this part you like, ehn)

Na this part I like o (na this one I like, ehn)

Na this part I like o (say na this one you like, ehn)

আপনার পছন্দ হতে পারে