Make I open your eyes like fruit of Eden
If only you knew
Where u know reach is a new beginning
E be the vibe you no need to do remix or sped up
Cos e dey gbono nonono
You go see multicolor
Make I open your eyes like fruit of Eden
No go dey zussssss
Where u know reach is a new beginning
E be the vibe you no need to do remix or sped up
Cos e dey gbono nonono
You go see multicolor
You go lelele till early the morning
Mede mede no fit be burden
Different strain for different jamboree
Cranberry for henny
Me nah anoma naly
I dey divergent
I like to finesseeeee
Finessing
Me nah anoma naly
I dey divergent
I like to finesseeeee
Finessing
Ogbeni wake up
I can tell that you f*****g sleeping
Burst the Molly
Sad boys dem one be happy
Crash the party
I make orobo kiboroki
We no sabi your face
Nigga get to stepping
E dey be dem like science
See the booty oversize
E dey scatter her spandex
I Dey give dem assignment
Cause if you go gbolo gbolo
You go see many colors
You go lelele till early the morning
Mede mede no fit be burden
Different strain for different jamboree
Cranberry for henny
Me nah anoma naly
I dey divergent
I like to finesseeeee
Finessing
Me nah anoma naly
I dey divergent
I like to finesseeeee
Finessing