menu-iconlogo
logo

I.G.D.T (I Go Dey There)

logo
লিরিক্স
Good morning, Olomi

Na you dey give all the kind love

Wey I need for my body

Na make me carry you go inside church

Baby, take all my money

Na you I dey hustle the hustle for (oh)

Your love na aim dey carry me go up

My lover, my sister, my mother

Importer, exporter

See as you gather nobody badder

You can never climb okada

You no go suffer

Baby, I'm down whenever gan

I carry you for head

Anywhere you go I dey there

I go dey there for you

I go dey there for you

You are the queen of my life

My number one of all time

Dey there for you

I go dey there for you

You are the treasure I find

My baby, I don't mind

I go dey there

Give me your love, your word is whole

Make I put am for my head

I go put am for head

I no fit to complain

Tell me who dey stress you

When I come through dem go gentle

I go show them the way

Tell Chioma O, ah (ah)

She don't need to cry (ah)

'Cause even if it's raining

I go make you smile

Be barging not too hard

I go give you energy, baby

'Cause you're one of a kind

My lover, supporter, no other arewa

No one above her, see as you gather

You too much o, you too much o, no be lie

Also, I'm clear

It's you that I need, oh yeah

See me I carry you for head o

I go dey there for you

I go dey there for you

You are the queen of my life

My number one of all-time

Dey there for you

I go dey there for you

You are the treasure I find

My baby, I don't mind

I go dey there

Afro Love is basically love stories from an African man

Most times, we aren't taught to be vulnerable

Men in general aren't taught to be vulnerable

But moreso African men because we, we are natural-born warriors

But do we feel? Do we love? Very deeply

These songs are stories, love stories that we keep inside

Afro Love