menu-iconlogo
logo

247

logo
লিরিক্স
(Ooh, oh-oh-oh)

(M-M-Murderer)

(Whoo)

Every blessing I dey see now, na the blessing from God

Smaller wey dey on top

Ọlọhun, I no go fall, ah

Wọn ni ki n go harder, so me, I go on sọhun

Anyhow, I dey on God

Wetin dey occur ur?

Even them people, them be hating on me

But I no fit to draw

'Cause I gati my God, Ọlọhun

'Cause my producers, as he dey give me nonstop

Oya, jẹ ka record

Look around, nobody to trust

'Cause I no dey too sure

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call

Anywhere I dey perform

You know say aye pọ gan-an

Turn up, aye pọ gan-an

Oh-ah-yeah

So, me tell my niggas say, "Nigga, no fọ for that bọbọ"

Try make money, shenking pọ gan-an

Rọra gb'ẹsẹ l'ẹkọọkan, baby yi jọwọ

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, I thank God for my journey

I'm not sorry to take what is for me

I'm not sorry for hustling 247

Every blessing I dey see now, na the blessing from God

Smaller wey dey on top

Olohun, I no go fall, ah

Ṣebi iwọ lo ni ki n ma lọ, I no go fall

Say my blessing no go stop

I no go stress before I chop, uh-uh

If na power e for don cast, una for lock up

Mo sọ fun wọn nigba kan

I fell when I tried, so me ride on, oh-ah-oh

'Cause my producers, as he dey give me nonstop

Oya, jẹ ka record

Look around, nobody to trust

'Cause I no dey too sure

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call

Anywhere I dey perform

You know say aye pọ gan-an

Turn up, aye pọ gan-an

Oh-ah-yeah

So, me tell my niggas say, "Nigga, no fọ for that bọbọ"

Try make money, shenking pọ gan-an

Rọra gb'ẹsẹ l'ẹkọọkan, baby yi jọwọ

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, I thank God for my journey

I'm not sorry to take what is for me

I'm not sorry for hustling 247

Seyi Vibez/Tml Vibez/Muyeez/Billion Solar-এর 247 - লিরিক্স এবং কভার