Tonight, where the party die
Where my people die
Where the shayo die
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go die
No throw-wey
Yeah yeah
No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life Yeah yeah
And when the journey been die start
Dem go look, dem go dislike yeah
Baby cover
Baby cover
Baby cover
Just for tonight
Cover
Baby cover
Baby cover
Just for tonight
Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo
Tonight, where the party die
Where my people die
Where the shayo die
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody die eh
Na who go die
No throw-wey
Yeah yeah
Baby cover
Baby cover
Baby cover
Just for tonight
Cover
Baby cover
Baby cover
Just for tonight
Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby