menu-iconlogo
logo

Instagram

logo
লিরিক্স
(M-M-Murderer)

Woah-whoa-whoa-e

Yeah-yeah, yea

(Woo)

Shawty, you make me emotional

Bursting my medulla

I been chatting on Instagram

I.G tell me say you no know that

I follow you, but you no follow back

Shawty say, "You are turnover"

If you spin on me, I go turnover

Tell me say her name na Ọmọtọla

She tell me say she like it in a boulevard

Me, I tell her, "Shawty, shey you know the vibe?"

I go tell things wey you no never, ah

Only Jah blessings dey on this kid, ah-na

For this street, I no fit do dọdọyọ

Show it now, if you love someone

I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no

Wire aza mi, make we dey nor-nor

Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ

Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ?

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (De bẹ-ẹ)

(Oluwaloṣeyi)

Money make me emotional

Bursting my medulla

Chatting on Instagram

I.G, na you say we go see later

I call you, but you no wan call me back, mama

I remember my class teacher

But right now, alhamdulillah

Hands in the air, let's party na

Bottles for the girls' wey sabi na

The looser pay

If you no get, them no go stay

When you go out, ko ranti ile

You see my vibe, call it trabaye

Ẹ pariwo o-ogo aye (ogo)

O-only Jah blessings dey on this kid, ah-na

For this street, I no fit do dọdọyọ

Show it now, if you love someone

I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no

Wire aza mi, make we dey nor-nor

Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ

Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ?

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (De bẹ-ẹ)

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ?

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (Yea-yea, yea)

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ? (Oh, no-no-no)

Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ?

Vibez Inc/Muyeez/Seyi Vibez-এর Instagram - লিরিক্স এবং কভার