I want die to the place
Zhus
I say, brother, connect me hotspot
Rahman Jago don give us one work
I say, brother, connect me hotspot
Rahman Jago don give us one work
One work, one work, make e no go burst
One work, one work
One work, make e no go burst
Make e no go burst
One work, one work, make e no go burst
Make e no go burst (wassup)
One work, one work, make e no go burst
One work make e no go burst
One work make e no go 'sup
Zhus JDO say the money long
Zhus JDO say the lifestyle cost, everyday na holiday-day
We celebrate because my payday
Every month end na our birthday
We dey chop am like say na cheesecake
The money dey come our way-way
Make the Rolls or the Benz just dey
Any money come we chop am, we go make say we sort am
Money na maths we dey solve am and them too sabi me for upper
Na we get ogun and thunder, them know sey we be their leader
(Don't give what belongs to Caesar as he leave am for Ozama)
(Eh)
If you like the girl, trigger her release clause
No go just dey preach love
You no be her pastor
Release the funds, make you for dey fit score
I say, brother, connect me hotspot
Rahman Jago don give us one work
I say, brother, connect me hotspot
Rahman Jago don give us one work (one work)
One work (one work), one work make e no go burst (eh-eh)
One work (one work), one work (one work)
One work, make e no go burst
12noon, I'm fully active
Azaman, am I speaking in Latin?
Matter go long, I say matter go hectic
My money hang, you're cruising in Bentley
Wait, story no clear (I say story no clear)
I say make you wait, story no clear
(I say story no clear), story no clear
Para go end, I no wan too intercept
Body go tell you for here
Para go end, I no wan too intercept
Body go tell you for here
(Matter go long, I say matter go hectic
I say matter go hectic
Matter go long, I say matter go hectic
I say matter go hectic
Matter go long, I say matter go hectic)