menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Hustlers anthem

Adeshola pelly/Falope/AlAminhuatong
randyambrosellihuatong
Liedtext
Aufnahmen
Falope

Uh uh uh uh uh

Alamin ooooo

Hun

Na when I become 18 I no say life be mission

Everyman get is own future ambition

Mama sope omo mhi joor matelewon

Mom am use to this so I no go fit stop

Hope my presence no go spoil my future

Cause I wan get money and I want to live long

Tobani inu igbe gan lowo wa mo ready Lati wo inu soakaway

Shebi na yahoo I wan do

But mammie loso pe kinlo ka iwe

Abc lonkomi but na btc I wan sabi

Efunmi ni school fees mhi

Mofe fira lapi

Life is a competition is either you win or loose

If you know get money bro I swear them go call you fool

Abi you Dey check am

No go underrate am

I come this not to suffer

I only come to survive

Many people wey dem don die

And I don't want to sober

Only thing wey me dey do now

Na to Dey see mama smile

I Dey beg you baba Mimo

Jeki mommy mhi jare omo

So many haters wanna see me fall

But na baba Dey lift me up

Tobani inu igbe gan lowo wa

Mo ready Lati wo inu soakaway

Shebi na yahoo I wan do

But mammie loso pe kinlo ka iwe

Abc lonkomi but na btc I wan sabi

Efunmi ni school fees mhi

Raplord

Mofe fira lapi Smach it and f**k it on

Smach it and f**k it on !

Ishe kolowo oro werey ni koma bamiso

Awon timotila mon sare pe koma bamimo

Ishey timonshey opay mi lofa timofi gbele

Konshey pemon kanju but momo bi moshey filele

Sheni timoo sofun lemo bi moshen survive nii

Bimo sheyba debi timo deyii gan suprise mi

Omije bo lojumi nijo kan timowo mirror

Tori kinle begbepe momo nkan timo toribo

Shawon oremi ton shogun owo nima sope kogbemi

Ibi timo bade miole jeki eyan fino gbemi

Kinto kuronle mosonpe mofe lowa money nii

Koma je oku mi loma gbelo sile loba mummy mi

Do your best and leave the rest oo need lati force e

Teyan kan bafi status e oppress e ko block e

Ma listen si anybody tobaso pawon trust e

Cuz agbelebu eni koseni maba e gbe cross e

Tobani inu igbe gan lowo wa

Mo ready Lati wo inu soakaway

Shebi na yahoo I wan do

But mammie loso pe kinlo ka iwe

Abc lonkomi but na btc I wan sabi

Efunmi ni school fees mhi

Sound o it's jollypak on the mix

And me I don't want to sober

Nah to dey see mama smile

I dey beg you baba mimo oo

Jeki mummy mi jere omo

So many haters wanna see me fall

But nah baba dey lift me up

Mehr von Adeshola pelly/Falope/AlAmin

Alle sehenlogo