menu-iconlogo
logo

Osan

logo
Liedtext
Omo deyi om'eko (Om'eyo)

Om'eko (Om'eyo)

Sitna sinikaka

Nna ti ma yako (Eh)

Dance my makosa (Eh)

Right now, I wan dey with you

Kampe kampe baby

I wan dey with you

Right now yeah

I wan touch your body o

Kampe kampe baby

I wan dey with you

From the bed, I'ma give it to you on the desk

From the desk we go to the couch

From the couch we go to the room ooh

No forget, and I promise you no go regret

Teni Makanaki, I'm the best

And I promise you won't regret ooh-ooh-ooh

Hello eleyi you know say you bad ooh

And this your body, e too bad ooh

You no go give me hypertension ooh

Hypertension ooh, hypetension ooh

Wa mu osan, inside my room o baby

Wa mu osan, follow the ladder o baby

Wa mu osan, touch all my body o baby

Wa mu osan, you know I dey here baby o

Right now, I wan dey with you

Kampe kampe baby, I wan dey with you

Right now yeah

I wan touch your body o

Kampe kampe baby, I wan dey with you

Awon babo, won ma n gbe omo wole lati Tokyo

Elebolo show me your logo

Teniola moni pe kosofo

Teni, Fiokee o

DJ Coublon, je ko ma jojo

And you know say dem must to go loco

On the beat, you must to go gaga ooh

Wa mu osan, inside my room o baby

Wa mu osan, follow the ladder o baby

Wa mu osan, touch all my body o baby

Wa mu osan, you know I dey here

Omo deyi om'eko (Om'eyo)

Om'eko (Om'eyo)

Omo deyi om'eko (Om'eyo)

Om'eko (Om'eyo)

Nna ti ma yako (Eh)

Dance my makosa (Eh)

Nna ti ma yak o (Eh)

Dance my makosa (Eh)