menu-iconlogo
huatong
huatong
marvel-dont-let-me-down-cover-image

Don't Let Me Down

Marvelhuatong
michellalumierehuatong
Liedtext
Aufnahmen
About we sent

About we sent

About we sent

All these girls wanna take me away

But I swear dem no go see my face

'Cause I know say na you be the one wey

I wan dey see on top my bed

Even if dem turn giveaway

Omo man go still runaway

'Cause I know say na you be the one wey dey cool

The fire ontop my head o

What am I trying to say

What am I trying to say

If you leave me na craze

If you leave me na craze

I no fit concentrate

Without you in my space

Many guys for your page

Many guys for your page

Like say na giveaway

Like say na giveaway

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o ooo Onome iyo

Daughter of Jezebel

Make you love me as I dey

I don see hell on earth

Please don't maximize my pain

No let my love for you

Make me look like a fool

Reason for existing

Na make your heart my room

So if I come your way

Make you no run away

I just wan see your face

Come hypnotize me

Onome don't let me down

Don't let

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Onome don't let me down

Don't let me down

Don't let me down oo oo oooo o

Onome iyo

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahh ahh

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahh ahh

Don't let me down o ahh

Don't let me down o ahhah

Don't let me down o ahh

Ahhah

Mehr von Marvel

Alle sehenlogo

Das könnte dir gefallen