menu-iconlogo
huatong
huatong
marvel-double-dare-cover-image

Double Dare

Marvelhuatong
nexinexihuatong
Liedtext
Aufnahmen
Huh yh yh yh yh

Ah ah ah I dey dare

Ah ah ah I dey dare

Ah ah ah I dey dare

Ah ah ah I dey dare

I've been chasing my paper at all cost o

Cus the problem dey follow man like convoy o

For this journey I don tire but I can't stop o

Cus e plenty for my head like dandruff o

All nonsense I dey bear (Ah hmm ah I dey bear ah)

Every night na tears (Ah ah ah na tears ah)

Wise man said face your fears ah

When poverty double dares ah

Beat your chest and declare (Ah ah ahn and declare)

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ah

My win go loud dey must hear am

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear

My win go loud dey must hear am

Dey must hear am

Win go loud dey must hear am

Ah Dey must hear am

My win go loud Dey must hear am

Ah I Dey dare

Do your worst I dey dare

Ah ah ah I Dey dare

My Win go loud Dey must hear am

Very soon bad boy go dey hot

Even enemies go dey talk

Say who do this one dem go shock

Oil dey my head wey dey pour

Very soon bad boy go dey hot

Even enemies go dey talk

Say who do this one dem go shock

Oil dey my head wey dey pour

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn

My win go loud dey must hear am

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear

My win go loud dey must hear am

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn

My win go loud dey must hear am

Two seconds e go clear ahn

Do your worst I dey dare ah

Eyes don red, e dey tear ahn

My win go loud dey must hear am

Dey must hear am

Win go loud dem must hear am

I Dey dare

Do your worst I dey dare

E go clear

Clear now

Yh, win go loud dem must hear am

Mehr von Marvel

Alle sehenlogo

Das könnte dir gefallen