menu-iconlogo
huatong
huatong
olamide-afar-cover-image

Afar

Olamide huatong
Hochgeladen von sharonson
As you dey see am so

I just dey live life oh

Make you no go think am o

I no dey find wahala

I just dey go jeje in my zone

I want to think and grow

They want to drink and smoke

My food never done

They want to come close and tiff my stove

The life I live comes with enemies

I hear my spirit and it's telling me

I gotta be careful

To be careful, always

Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o

E pay me o

Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o

E pay me o

Make dem dey love me from afar

Yeah Babylonian, Pharisees and narcissists

Don't come close that's what the choppa says

I know your insecurities are always hard to play

You can't be on your own

Riding everybody's wave

Why you so two faced

Mehn it's not too late

I'mma put you straight

I don't move this way

Won't sugar coat for a bag full of blueface

Geng geng for life

I don't need new friends

You lads moving mad and no be today

I be wan clear una so probably today

Right time I wrap things for things I have to say

Don't even try to act like you been knew me

Stars don't try to shine they just do it

Deep blue sea and hell I've been through it

Real life champion

God's plan is too much for you ordinary

People still love me

The life I live comes with enemies

I hear my spirit and it's telling me

I gotta be careful

To be careful, always

Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o

E pay me o, e pay me o

Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o

E pay me o, e pay me o

Make dem dey love me from afar

Aufnahmen

Das könnte dir gefallen

Mehr anzeigenlogo

Ähnliche Playlisten

Mehr anzeigenlogo