menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Broke and proud

Skelvinhuatong
rbybeehuatong
Liedtext
Aufnahmen
Che

Edo Boy

Dat kind thing na

Waiting u dey find you say na girl

Your mate are bombing you dey talk to girl

Now her cream you no fit pay

Hair you no fit make

You dey suffer person daughter

Na person pikin be that

Waiting u dey find you say na girl

Your mate are bombing you dey talk to girl

Guy you broke with evidence

Cux cream you no fit pay, hair u no fit make

You dey suffer person daughter

Na person pikin be that

Yeh

Broke and proud guy u are broke and proud

Yeh broke and proud

The guy dey broke and proud

Yeh

Broke and proud guy u broke and proud

Ay broke and proud,

The guy dey broke and proud

Na you use envy dey look us

Na why e dey belike show off

You dey traffic you dey vex

Say gala seller dey get joy

No dey whine grace you wan dey whine grace

No dey whine grace o make you no craze

No dey whine grace guy you wan dey whine grace

No dey whine grace o make you no craze

Ay

Broke and proud guy you broke and proud

Yeh

Broke and proud, the guy dey broke and proud

Ay

Broke and proud guy you broke and proud

Yeh

Broke and proud, the guy dey broke and proud

Waiting u dey find you say na girl

Your mate are bombing you dey talk to girl

Now her cream you no fit pay

Hair you no fit make

You dey suffer person daughter

Na person pikin be that

I enter street with no joy

Na brokeness make me comport

For this place eh no job

No one been dey gree support

No dey whine grace you wan dey whine grace

No dey whine grace o make you no craze

No dey whine grace guy you wan dey whine grace

No dey whine grace o make you no craze

Ay

Broke and proud guy u broke and proud

Yeh broke and proud,

The guy dey broke and proud

Ay

Broke and proud guy u broke and proud

Yeh broke and proud

The guy dey broke and proud

Mehr von Skelvin

Alle sehenlogo

Das könnte dir gefallen