menu-iconlogo
huatong
huatong
styl-plus-four-years-cover-image

Four Years

Styl-Plushuatong
Hochgeladen von ohanacom
S-T-Y-L Plus

Oh, yeah (we still dey, oh)

Four years don waka

We still dey carry go

Nobody waka, nobody go solo

Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh

A dupe, oh

People talk say khaki no be leather

But we have stayed through the rain and the stormy weather

Whether dem like am or whether dem no send

Or whether dem pretend, we still dey, oh

People talk say one day e go better

But we say that today is already better

For my left and my right

I see Tunde and Zeal

Wetin I feel be say

Four years don waka (oh)

We still dey carry go (carry go)

Nobody waka, nobody go solo

Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh

A dupe, oh (I say)

Four years don waka

We still dey carry go

Nobody waka, nobody go solo

Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh

A dupe, oh

And people say we go breakup when we make money

We have made time and have stayed as a family

Whether we fight oh, or whether we quarrel

Over money or girl, we still dey, oh

People talk say na me go first go solo

Then I wonder how they can see tomorrow, oh

Where would I be without Shifi and Tunde, eh!

Maybe I go wound, eh-eh-eh

Four years don waka (waka, waka)

We still dey carry go (we still dey hustle)

Nobody waka, nobody go solo (nobody)

Baba God, oh (eshey), our case e oh, na your grace, oh

A dupe, oh

Four years don waka

We still dey carry go

Nobody waka, nobody go solo (k'osi eni keni, nobody)

Baba God, oh, our case e oh (case e oh), na your grace (na your grace) oh

A dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

1997 was the year I met Shifi

Later we were joined by Lanre and Yemi

1998 Lanre passed away

Zeal came with a brighter day

Two double '03 came T-jazz and Joey

Sunky and Mekoyo produced Olufunmi

Oh, how I wish Lanre and Yemi were here

But I thank you Lord 'cause

Four years don waka ('cause)

We still dey carry go (carry go)

Nobody waka, nobody go solo (nobody go solo)

Baba God, oh (my father Lord), our case e oh, na your grace, oh

(Our case na your grace, so we thank you Lord)

A dupe, oh

Four years don waka

We still dey carry go

Nobody waka, nobody go solo

Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh

A dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

Baba a dupe, oh

We still dey, oh

Das könnte dir gefallen

Mehr anzeigenlogo

Ähnliche Playlisten

Mehr anzeigenlogo