menu-iconlogo
huatong
huatong
arsh-check-cover-image

Check

Arshhuatong
summer4funhuatong
Lyrics
Recordings
Oh no no no no no no

As for the party wey Dey my crib now

I fit too call all my guys dem

ballers

Latest fashion trend me i cop now

She said she like my style I'm like wassap ?

Your backa drive me loco

Loco

Make a bad man solo

Dance to my song do azonto

Nd I fit too pull up in my motor car

Your backa drive me loco

Make a bad man solo

Dance to my song do azonto

And I fit too pull up in my motor car

What I bring to the table

Vibes on deck

Money in large

On check

Swag unlocked

On check

Tell all dem haters make Dey no vex

On check

On check

My style on check

On check

Vibes on deck

You my queen

Baby you my majesty

I fit too take you overseas

Abi you wan make i go On my knees gyal

Me I fit say

Go down on me

Break that back nd put it on me

Tonight we gon make a movie

I fit be James Bond with my Tully

Your backa drive me loco

Loco

Make a bad man solo

Dance to my song do azonto

Nd I fit too pull up in my motor car

Your backa drive me loco

Make a bad man solo

Dance to my song do azonto

And I fit too pull up in my motor car

What I bring to the table

Vibes on deck

Money in large

On check

Swag unlocked

On check

Tell all dem haters make Dey no vex

On check

On check

My style on check

On check

Vibes on deck

More From Arsh

See alllogo

You May Like