They like the boy 'cause he's shining
Too many girls when they sight me
They say I love you
'Cause you're sexy sexy
Yeah but me I know
That they're lying lying
Bling bling bling bling
Bling bling bling bling
Mh ding ding ding ding
No they no wan let me go
Bling bling bling bling
Me I no dey shaye go
Ding ding ding ding ooh yeah
I been dey think say e don do yeah
But she say she no no wan go yeah
Every day telling me Bonjour yeah
'Cause the money sweet like banku o yeah
I been dey think say e don do
But she say she no no wan go
Every day telling me Bonjour
'Cause the money sweet like banku o
So I put a Ferragamo when I buss it down
So I put a Ferragamo when I buss it down
'Cause her coochie and her booty fit kill a man
That's why she no want to go
She want to stick around
But she still that she loves me 'cause I'm sexy
And I tell her that she lying now she vexing
She be screaming I be screaming we be reckless
But I know that she be liking make up sex and
I see dem shifting the goal post
Shifting the goal post
They no fit play me they don't know
No fit play me they don't know
'Cause a man come from the ghetto
'Cause a man come from the ghetto
But na the street wey dey convo
Yeah I see dem shifting the goal post
Leave me
They no fit play me they don't know
Leave me
'Cause a man come from the ghetto
From the ghetto
But na the street wey dey convo ohh
Bling bling bling bling
Bling bling bling bling
Mh ding ding ding ding
No they no wan let me go
Bling bling bling bling
Me I no dey shaye go
Ding ding ding ding ooh yeah
I been dey think say e don do yeah
But she say she no no wan go yeah
Every day telling me Bonjour yeah
'Cause the money sweet like banku o yeah
I been dey think say e don do
But she say she no no wan go
Every day telling me Bonjour
'Cause the money sweet like banku o
If you wanna talk to me
Be like say na me wey I don do
If I go crazy you go dey
Crazy dey follow me o
But no dey do me shekpe
Shekpe sheke prr skrrt
But no dey play me football
No dey just dey throw me
Although you dey lie me
But you never dey vex me
Boy when you sex me
Love the way you sex me oh no no
Bling bling bling
Bling bling bling bling
Baby watch me do my
Any time she dey for holiday day
She say na my song wey them dey play-play
Baby tell me if rubber no dey-dey
Tell me say you no go run away-way
See anytime I dey for holiday-day
I'm with my guys and you no dey-dey
Baby tell me shey you go dey-dey
If money no dey for my pocket yeah
I got some to say I just wanna say to you
You see this place as you fit trust photo
If you gimme chance then I'ma rock with you
To the music wey dey play on
Bling bling bling bling
Bling bling bling bling
Mh ding ding ding ding
No they no wan let me go
Bling bling bling bling
Me I no dey shaye go
Ding ding ding ding ooh yeah
I been dey think say e don do yeah
But she say she no no wan go yeah
Every day telling me Bonjour yeah
'Cause the money sweet like banku o yeah
I been dey think say e don do
But she say she no no wan go
Every day telling me Bonjour
'Cause the money sweet like banku o