No no no no
Yeah yeah yeah
You already know
Ah ah ye ye ye
It might be tomorrow who knows
Life is your lol
I say make I follow who know road
Kosi ojoro
Na me get my peace oo, have been pushing
Who I thought my niggas them be snitching
Them go help you, them go loud am say carry me
And me I no dey like see finish
I was ready for the pain when Ieft home
So me I no dey bother if them shenk oo
Life taught me to be lonely if I wan go
Now na me give the distance to my friend zone
Them never see this coming
Them be once be mocking
Daddy cool your temper because life is turning
Ise lo somi di osanle, my mama been calling
And I know say I'll prevail and my time is coming
Temporary is life, temporary, nothing last forever you should know
Brother no dey gas, familiarity nobody fit notice when you go
Temporary is life, temporary, nothing last forever you should know
Brother no dey gas, familiarity nobody fit notice when you go
Omo ti o mu owo dele nhi olu Omo
Nothing you won tell them when it's nothing
Ni mo shey fi osan sise, Fi oru gbona
No cater for my neck is up to something
So have been pushing every night when am busy pelu colu mhi
Shey you know the feeling when you stacking ninu bundle mhi
Shalewa have been calling, I no get time to dey cuddle you
You thought I was joking, Omo ope lolera muscle mhi