menu-iconlogo
logo

Adulthood Anthem (Worship Vibe)

logo
Lyrics
uuuhhhhhhhhhh

Please don't judge me

Cause I won't judge you oooOO

As I wake up this morning

Landlord don call me

My paddy don ring my phone

Say where that thing you promise me

I know say you no go believe

Dem no tell me say na so e dey be eee

Abeggy take me back to days

When e be say na just to play and chop

Ohhh Ahhhhhh

Eh! Adulthood na scam

You better get am for your mind

You gats to hustle

Make a living 247

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money O

If you no get na you sabi

Adulthood na scam

Adulthood na scam oooOOO

Please don't judge me

Cause I won't judge you oooOO

UuuuuhhhhHH

If you no get na you sabi

You no fit reason your padddy O

But if na them need you

Dem go come to you

Come dey give you different

(Story oh, story oh)

This is super story O

Though the story touch me oh

But I no fit send you money oh

If I say make I calculate

Wetin I dey spend from Monday to Sunday

Dey make me reminisce all those days

Wey pocket money go yakpa for my pillow case O

Now I gast send the money lo le O

Everything wey I want

I must pay O

Mogbe O

I fit to give anything to become a child again

Cause Adulthood na scam

You better get am for your mind

You gats to hustle

Make a living 247

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money

If you no get na you sabi

Adulthood na scam OOooooo

Yeeeehhhhh

Ahhhhhhhhhh

(Chant)

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money O

If you no get na you sabi

Adulthood na scam oooOOOO

Please don't judge me

I want become a child again

I wanna play inside the rain eeeew

Cause Adulthood na scam

Adulthood Anthem (Worship Vibe) by Clement Whyte - Lyrics & Covers