menu-iconlogo
logo

So Fine

logo
Lyrics
Oh oh oh yeah wawawa oshey

Babyfresh on the beat giving dem all

London yeah yeah yeah yeah

Call my number I go respond oh eh I go respond oh eh

You are enough eh eh

How dare me not to respond

Call my number I go respond oh eh girl I go respond oh eh

You are enough eh

You gimme love wey dey sweet my body oh

Gbayi loving that your pepe dance gbayi

Omo to rewa gbayi

Anything wey you I want to I buy it oh oshey

Gbayi omo to rewa gbayi

Loving that your pepe dance bayi anything wey you want I buy it buyyyy

So fine whyyyyy

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

So fine whyyyy

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma

Wetin be this oh nwanyeoma

Pepper rest oh nwanyeoma

Nwayor figure eight oh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma

Wetin be this oh nwanyeoma

Body rest o nwanyeoma

Whine dat waist biko answer

Eledami know my mind oh

Kpe you bring it on my life oh

My heart full of rejoice oh omotorewa

Wanna raise you loving

Shey na you go dey touch my body

All night long baby for long oh baby

Say call my number I go respond o eh I go respond oh eh

You are enough eh eh

How dare me not to respond

Call my number I go respond o eh girl I go respond oh eh

You re enough eh eh

You gimme love wey dey sweet my body oh

Wawawa

So fine whyyyyy

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

So fine whyyyy

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma

Wetin be this oh nwanyeoma

Pepper rest oh nwanyeoma

Nwayor figure eight oh

Nwanyeoma come give me kiss oh nwanyeoma

Wetin be this oh nwanyeoma

Body rest o nwanyeoma

Whine dat waist biko answer

Gbayi loving that your pepe dance gbayi

Omo to rewa gbayi

Anything wey you I want to I buy it oh oshey

Gbayi omo to rewa bayi

Loving that your pepe dance bayi anything wey you want I buy it buyyyy

So fine whyyyyy swaps

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

So fine whyyyy London

Nwanyeoma you scatter my head oh eh

So Fine by Crayon - Lyrics & Covers