menu-iconlogo
logo

Bulie

logo
Lyrics
Since the day wey mama born me

I ever see anybody

Wey dey carry a nobody

Wey dey turn am to somebody

Baba if no be your mercy

And the way wey you cover me

Aje people for don get me

GreateeBaba for turn story

People dey go people dey come

But the goodness of God get me

After everything's said and done

Okwa Jehovah n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya ELU

Bulie ya ELU

Nnwanne m Bulie ya ELU

Bulie Jesus ELU

Nnwanne m Bulie Ya ELU

Bulie ya ELU

Nnwanne m Bulie ya ELU

Bulie Jesus ELU

Kosi elomiran bi olorun mi o

When people run Jesu no leave me go

Kosi elomiran bi olorun mi o

When people run Jesu no leave me go

What my eyes have seen

Onu m apughi ko cha ya

Shine your light on me

Papa ne kwe ikpere m n'ala

What my eyes have seen

O nu m apughi ko cha si ya

After everything said and done said and done

Okwa Jesus n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya ELU

Bulie ya ELU

Nnwanne m Bulie ya ELU

Bulie Jesus ELU

Nnwanne m Bulie Ya ELU

Bulie ya ELU

Nnwanne m Bulie ya ELU

Bulie Jesus ELU

Oghene do Oghene do

Your love is sweet e dey

Sweet like choco

Oghene do Oghene dodo

I go stand attention for you like popo

Pesin wey know me before Ehn

Know say na you be the one ehn

Pesin wey know me before

Ehn

Know say na you be my source ehn

O pe O pe

Iyanu Oluwa simi

O pe O pe

O Lord na your wonders oh

And I can't explain this Loving eh

I can't explain this feeling eh

Cause when it's all said and done all said and done

Okwa Jesus n'edu m o

Nnwanne m Bulie Ya ELU

Bulie ya ELU

Greatee Bulie ya oo ELU

Nnwanne m bulie ya ELU

Bulie Jesus ELU

Nnwanne m Bulie Ya o ELU

Greatee Bulie ya oo ELU

Nnwanne m Bulie ya o ELU

Umu Jesus Bulie Ya o ELU

Bulie by Greatman Takit/Limoblaze - Lyrics & Covers