menu-iconlogo
logo

Zelle (Remix)

logo
Lyrics
(Ọmọ komole aladugbo Zelle the money)

Yee ahh ... Dem call me Portable able

Son of shaku shaku

As I dey rolling this street

Na the money dey jinja me ooh.

Okay banger

Yeah have been known this so long time

Girl i go no go

Get something for

Every of my pain don dey pay, like my crypto, like my crypto

Shebi you get my number (eh)

Zelle the money (zelle the money ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Omo you get my number (you say wetin)

Zelle the money (ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Chale i go do am later ahfi no pay

Wire my aza

She say make i do am now all in bale(ah eh)

Asay make you text me info no delay

You know zadi is always on time no panic yeh

Just fleeing from toronto, gat me feeling all the rainbow

Now she get used to me, like she just want the logo (eh)

Zelle the money (zelle the money ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Shebi you get my number (you say wetin)

Zelle the money (ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Araromi Zelle the money oh

Zalle the money (eeehh)

Magbo gbé gbà loca ohh

Zalle the money

Joe ba to mi Soo la.

Iwa ipamọ zalle ma loca oh

Set awọn ti ta nwi

Magbo lee gbas

Amaromi Zalle the money oh

Zalle the money (set awọn)

Aso le mamu li gba mí

Gbas!

Zelle the money (zelle the money ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Omo you get my number (you say wetin)

Zelle the money (ok)

Zelle the money (ok)

Transfer the money (eh)

Eh bro shay you get some dollars

(Kokoyepe my money is sending nobody)

(50 bottles don yeldd a for my section yehhh)

Amaromi Zalle the money

On the mix teeboy