menu-iconlogo
logo

La Cream (For Life)

logo
Lyrics
Mix Naija Entertainment

Ah, skrrr

Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me

They keep callin' me (me, me, me)

But I no dey pick (pick, pick pick)

Every single day we give God the testimony

Whether they like it or not (not)

Say na we dey lead

Lead oh-ahh (lead, oh-ahh)

For life

For life

Me and my guys we no go manage oh

Everythin' you see no be package oh

We dey the same book not the same page oh

For life

For life

Me and my guys we go shut it down

Me and my guys we go paint the town

Yo-yo-yo-yo

For life (lo-lo-lo-lo)

For life (le-le-le-le)

Spotlight (lo-lo-lo-lo)

Limelight (yayy-yayy-yayy)

For life (lo-lo-lo-lo)

Spotlight (yayy-yayy-yayy)

For life

See, don't call me your paddie

'Cause my paddie know me well

Araye e gba mi (e gba-gbami)

'Cause everythin' dey talk no makin' sense

Won wa wa

They comin' too close, make dem stay back

Won Ie-Ie-le-le, won Ie ba

You fit chop knuckle, I no dey shake hands

Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me

They keep callin' me (me, me, me)

But I no dey pick (pick, pick pick)

Every single day we give God the testimony

Whether they like it or not (not)

Say na we dey lead

Lead oh-ahh (lead, oh-ahh)

For life

For life

Me and my guys we no go manage oh

Everythin' you see no be package oh

We dey the same book not the same page oh

For life

For life

Me and my guys we go shut it down

Me and my guys we go paint the town

Yo-yo-yo-yo

For life (lo-lo-lo-lo)

For life (le-le-le-le)

Spotlight (lo-lo-lo-lo)

Limelight (yayy-yayy-yayy)

For life (lo-lo-lo-lo)

Spotlight (yayy-yayy-yayy)

For life

Steady chasin' on my grind dem ah lookin' for me

They keep callin' me (me, me, me)

But I no dey pick (pick, pick pick)

Every single day we give God the testimony

Whether they like it or not (not)

Say na we dey lead

Lead oh-ahh (lead, oh-ahh)