menu-iconlogo
logo

You Are Great

logo
Lyrics
You give me wings now I'm up in the air

As I dey plant you dey give me the rain

If no be you tell me where I for dey

Baba I thank you

Dem for don laugh me no be today

Ebenezer you dey shower your grace

Na your light wey dey show me the way

Baba I thank you

Yeah

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Lord you are great

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Jehovah bu onyeoma you are yood

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Jehovah bu onyeoma

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Me no fit to deny o

All of my blessings na divine o

Divine o divine o

When I look around o

All I see na your hand o

Oh my daddy oh

When e sour you dey make am sweet oh

This your grace oh e loud o

E dey speak for me oh

Your grace dey overflow

From my head down to my toes

Bianule bianule

Bianule bianule

Ifechukwu ne me oh

Your love is ever sure

I will let the whole world know

Chineke chineke

Chineke chineke

Na you I dey follow

Lord you are great

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Jehovah bu onyeoma

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Jehovah bu onyeoma

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Baba no dey delay

If I call am e na cha cha cha

Everything na confirm

E no get hand for yama yama

I can't explain the

Wonders of your presence in my life

Na only you be god

I know wey no go fit to lie

Ojumegbo judah judah

I troway salama salama

Onyenemema

Onyenemema

I'll praise you forever

When you check am you go know

Who the blessings dey follow

From the north side to the south side

See na Jesus we dey show

Lord you are great

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Lord you are great

Lord you are great

You are greatly to be praised

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you

Jehovah bu onyeoma

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you onyeoma ye

Jehovah bu onyeoma

Na you be my agidigba

'Cos e dey happen as you talk am

Baba I thank you