menu-iconlogo
logo

A Star

logo
avatar
Nosalogo
natalie.cortez81logo
Sing in App
Lyrics
Ooooh ooh

Yeah yeah yeah

Hmmm

Lalala la lalala

Lalala la lalalala

Lalala la lalala

I sabi dey sing with sweet voice

My song dey make people dey rejoice

My broda sabi how to make noise

Stand up comedian na im career of choice

My neighbor sabi how to dance (Dance)

If you watch im performance you must clap your hands (Hands)

Another one sabi football (Wow)

We dey tell am say one day you go make us proud

God give you something wey dey make you special

And many things wey go need your attention

So, no hide yourself again

Because I know that God has made you a star (A star, a star, a star)

Ooh oh oh (A star, a star, a star)

Broda believe say eh (A star, a star, a star)

Broda believe say you be star (A star, a star, a star)

God has made you (A star, a star, a star)

Made you a star (A star, a star, a star)

Sista believe say you be star

If na only to sweep ground you sabi

E no mean say na there your life go reach

And if you look yourself deep you go see

Say you fit open company wey dey clean the streets

Bros e no matter wetin you sabi do

Another person get the thing wey im sabi too

So swallow your pride and get to work

Open your ears make you hear wetin my song dey talk

God give you something wey dey make you special

And na for good no dey use am for evil

So no hide yourself again

Now that you know that God has made you a star (A star, a star, a star)

Aaah aaah ah (A star, a star, a star)

You're a star (A star, a star, a star)

Yeah yeah

You're a star (A star, a star, a star)

God has made you to be (A star, a star, a star)

Made you to be a star (A star, a star, a star)

Woo wooo (A star, a star, a star)

No let am hard you to believe (A star, a star, a star)

Woo wooo (A star, a star, a star)

A star (A star, a star, a star)

Sista believe say you be star

I no dey try to be like another person

I only try to maximize my own potential

Wetin I get no be for competition

God give some five some two and to some He gave one

Lalala la lalala

Lalala la lalalala

Whoever you are

Know that God has made you a star (A star, a star, a star)

Oh oh (A star, a star, a star)

(A star, a star, a star)

Broda believe say you be star (A star, a star, a star)

Whether na hair you sabi do (A star, a star, a star)

Whether na food you sabi cook (A star, a star, a star)

No be for evil na for good (A star, a star, a star)

Whether na book you sabi write (A star, a star, a star)

Whether na boxing you dey fight (A star, a star, a star)

Broda believe say you be star (A star, a star, a star)

Woo wooo (A star, a star, a star)

Whether na kpako you know (A star, a star, a star)

Whether na kettle you for know (A star, a star, a star)

Sista believe say you be star (A star, a star, a star)

(A star, a star, a star)

Just believe (A star, a star, a star)

Broda believe say you be star

Lalala la lalala

Lalala la lalalala

Lalala la lalala