menu-iconlogo
huatong
huatong
orezi-ogede-cover-image

Ogede

Orezihuatong
sevannah1huatong
Lyrics
Recordings
It is a ghen ghen

Yaga! Oh yes

Kiddominant once again

See me see trouble oh, eh

See me see trouble oh

Na who order the drink wey for table oh

Now everybody dey see double oh, eh eh

Baby go go below

As you hear the beat just dey go go below

Na party we dey no be gbobi oh

Oya start to dey wiggle and wobble oh, eh eh

Whether na Don P or Rosey (Rosey)

Too much money to troway (troway)

Fine girls just dey shake

Dem dey gbadun the way we dey play (dey play oh)

Omo iya Alhaja oh

What is the matter oh?

Gbe kini wah kin raja oh

Orezi tide oh

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mon bi jen fisi fisi

Have missed your loving and kissing kissing

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mon bi jen fisi fisi

Have missed your loving and kissing kissing

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede (see!)

Oh my God! (Oh my God!)

I′ve been looking, I've been searching for love

Until I jam this girl wey make me to stop

Baby I go follow you

Anywhere wey you dey go

Baby I swear na me and you

I go dey carry you go

We go dey dance skelewu

See, it′s you, girl

Anything I tell you na true, girl

Girl I want no one but you

Come make I show you life

I'm not gonna tell no lie

Girl I want no wife

I just want you for the night

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mon bi jen fisi fisi

Have missed your loving and kissing kissing

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mon bi jen fisi fisi

Have missed your loving and kissing kissing

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

See na your body

Na hin make dey people for area dey koshi

Anytime when I look at you girl

Me I just dey act like an oloshi

Oya gum body

Come make me and you gum body

Hope say you no go tell somebody

Make me and you go turn buddy

See, I can see it in your eyes

You want me all the night

I will make you feel alright

I swear I will never let you go

Ina the bed, ina the floor

Ina the bathtup, ina the car

Me I go nack you

Me I go do you

Many many things that your eyes can't see

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mon bi jen fisi fisi

Have missed your loving and kissing kissing

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho fe jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Sho fe jogede, sho ma jogede

Oh mu Rosey oh

Oh mu Champagne oh

Ko wa feh bami lole

Kowa feh bami lole oh

Oh mu rosey oh

Oh mu champagne oh

Ko wa feh bami lole

Ko wa feh bami lole oh

Oh mu Rosey oh

More From Orezi

See alllogo

You May Like