See the way I be flaunting o
You do me something o
You never dey let me down
You hold my hands
Olorun ese
See the way I be flaunting oh oh
You do me something oh
You never dey let me down
E gba mi mu
Everyday
Me I no fit rate o
Me I no fit count oh
Cos o por por gan
Ore oluwa laye mi
Aikakatan ni
Na you wey dey restore me
Everyday you dey colour me
You do my heart rintintin
Lord you rock me like that
Na you be excellency
Excellency woh woh woh
Nobody great and mighty
Great and mighty, like you
Ya know I be special somebody
Special somebody to yoh you
My sweety sweety Daddy
Sweety Daddy, baba agba oo
See the way I be flaunting o
You do me something o
You never dey let me down
You hold my hands
Olorun ese
See the way I be flaunting oh oh
You do me something oh
You never dey let me down
E gba mi mu
Everyday
My life na your own jare
With you I get assurance
Plenty money, get dem all
No more jonsin, not at all
We dey jolly after all
We be dancing to the song
Let dem know let dem know
We dey represent for their area
Let dem know let dem know
Say your word be my source of abundance
Let dem know let dem know
We dey represent for their area
Let dem know let dem know
Say your word be my source of abundance
See the way I be flaunting o
You do me something o
You never dey let me down
You hold my hands
Olorun ese
See the way I be flaunting oh oh
You do me something oh
You never dey let me down
E gba mi mu
Everyday
O'tobi LomoNa
Rehmahz o