menu-iconlogo
logo

Many Things

logo
Lyrics
Pelumi Pk Moti dede oh oh oh

Oh yeah yeah

So many things man go through

I pray we never lack 02

Got nobody only God I run to

Abi Shey na you I wan run to

I pray me and my brothers don't fumble

As we Dey run the royal rumble

Right now I got so many lions in my jungle

Make dem no devour me like one fool

Moving forward no throwback o

Man never lose guard o yea

See man never look back o

Cuz man Wan get like 15 prado

No sleep; up all night o

Life na war wey we come fight o

Yea!

Say baba God give me light o

(Gimme light, gimme light o)

I need strength I need might o

So many things man go through

I pray we never lack 02

Got nobody only God I run to

Abi Shey na you I wan run to

I pray me and my brothers don't fumble

As we Dey run the royal rumble

Right now I got so many lions in my jungle

Make dem no devour me like one fool

Mama counting on me

Papa counting on me

I pray to God make life no zero me

Kaye ma mashiri mi

Yeah yeah

Mama counting on me

Papa counting on me

I pray to God make life no zero me

Kaye ma mashiri mi

Yeah yeah

I dey pray to God Kaye ma worry mi

(Yeah Kaye ma worry mi)

Gbatiwo nba pelomiran mashe kojami

(Oh no! Mashe kojami)

Shebi na you promise me say you go dey with me

(You go dey with me)

Jekaye mafo tanbati gbo story mi

(Tanbati gbo story mi)

Maje kaye borimi o

Kan ma fowo bo glory mi o

She nafe kimi sorry ni o

Gbogbo igba tan bari mi

Maje kaye borimi o

Kan ma fowo bo glory mi o

She nafe kimi sorry ni o yea

Gbogbo igba tan bari mi Yea yea yea

So many things man go through

I pray we never lack 02

Got nobody only God I run to

Abi Shey na you I wan run to

I pray me and my brothers don't fumble

As we Dey run the royal rumble

Right now I got so many lions in my jungle

Make dem no devour me like one fool

Mama counting on me

Papa counting on me

I pray to God make life no zero me

Kaye ma mashiri mi

Yeah yeah

Mama counting on me

Papa counting on me

I pray to God make life no zero me

Kaye ma mashiri mi

Yeah yeah

Many Things by Pelumi PK - Lyrics & Covers