menu-iconlogo
logo

Money Before You Love

logo
Lyrics
Zazu o tun ti zeh o

Man dey paara o (Biza biza)

Man dey weak o (Zeh kon to zeh ri e)

Make money before you love

Money kudi ego

God Abeg ooo who go help ooo

I fear poverty and to marry the wrong person

God no go shame us ooo

He don get before he no get again

God don catch am no go end our story

Poor man no get brother

Make money before you love

Poor man go say make e no end with poverty o

Rich man dey pray make he pass seventy o

All eyes on me i love the spirit in me

I believe who believe in me

Trust to believe in yourself

Remember you are born alone

All I want is a really cool money o with peace of mind

Success is my only m**g option

If you know where i come from you no go ever pray for my downfall

Zazu aloyin lohun re oo

Omo olalomi again o

Dem call me portable baby o

Son of shaku shaku o eshu o le kole ti jesu o

Never stop praying o

Keep your pride nobody dey chop grass

If you get money enjoy your self

Happiness is not all about getting all you want

Happiness is free

It is all about enjoying what you have (Na money dey ginger me o)

Zazu biza biza o

Man dey para o (Zeh kon to zeh ri e)

Man dey weak o

Make money before you love

Money kudi ego o

God abeg ooo who go help ooo

I fear poverty and to marry the wrong person

God no go shame us ooo

He don get before he no get again

God don catch am no go end our story

Poor man no get brother

Make money before you love

Poor man go say make e no end with poverty o

Rich man dey pray make he pass seventy o (Baba seventy)

All eyes on me i love the spirit in me

I believe who believe in me

Trust to believe in yourself

Remember you are born alone

All I want is a really cool money o with peace of mind Zazu

Success is my only m**g option

If you know where i come from you no go ever pray for my downfall

Zazu any body pray for your downfall