menu-iconlogo
logo

Who Goes That Man

logo
Lyrics
Elelele

Brother nwachukwu

Abeg o don't be sleeping on a Bicycle

If God be for me

Me I de wonder who be that

Weh go wan come show him Muscle

Dem never tell am?

Bros hand go touch you

No be me go fight and

No be me go burst the bottle

If God be for me?

Logdrum

If God be for you

Who goes that man

Who goes that man

If God be for me

Who goes that man

I say Nobody nobody

Nobody nobody

If God be for you

Who goes that man

Elelele

Who goes that man

Ojojojo

Who goes that man

I say Nobody nobody

Nobody nobody

Sheesh

Comot body for high tension

My dear brother

No go curse

Who God don bless

So you no go do anything

Weh go lead to

Gbes gbes

Gberes gbes

Gbes gbes

Gbes gbes gbes

I no get time for phoneh

Make I remind you if you don Forget

Touch not my anointed

That's correct

And if you put hands

Oh bros you go collect

Ask nebuchadnezzar

E get the time

Weh him body sabi shake am

When e come reach time

When baba ready face am

Nebu chop grass chop dirty

Chop paper

Remember pharaoh

Weh de form don dada

The guy still de swim for the water

No be say I de warn you

But If you touch me

E no go hard wahala

Don turn to okada

If Gpd be for me

Ke ife hana akozi

I go sip Juice and jolly

Na so so enjoyment

Go de show for my body

E no get as e wan be

If God be for you

Who goes that man

Elelele

Who goes that man

If God be for you oh

Who goes that man

I say Nobody nobody

Nobody nobody

If God be for you

Who goes that man

Ojojojo

If God be for me

Who goes that man

Weh go fit to curse anybody weh

God don bless

Brother nwachukwu

Abeg o don't be sleeping on a bicycle

Vibe

Comot body for high tension

My dear brother

No go curse

Who God don bless

So you no go do anything

Weh go lead to

Gbes gbes

Gberes gbes

Gbes gbes

Gbes gbes gbes

Who Goes That Man by Prinx Emmanuel - Lyrics & Covers