Fine fine girls for my bed bed
And you know oil dey my head head
Ten girls for my bed bed
All of them naked undressed
Who you know wey dey ball like wiz
Who you know
Who you know wey dey spend like this na who you know
And the money pass sea
Starboy wey dey ball pass beans
Abi kin pe wizzy
Abi kin pe wizzy
Abi kin pe wizzy
Wizzy, mad person
Gunners lawa don't test me
If you try omo wa sha mo
Starboy, eyan k po po po po
We gon let thе money talk talk talk talk talk
Girls dem dey twеrk twerk twerk twerk twerk
When we enter we pop pop pop pop pop
Hello
Abi kin pe rexxie
Abi kin pe rexxie
Rexxie
Abi kin pe rexxie
Abi kin pe rexxie
Rexxie my best
Abi kin pe rexxie
Rexxie
Rexxie world best
Blue jersey, I'm not chelsea
Gunners la wa, no testing
Don't call me, don't text me
Hello
Dayan mo, know person
Make person no shesin
Marley naira, known person
Abracadabra
Abracadabra
So so sweet like ofada
They think dey bad, but I'm badder
Your fada
Abracadabra
Abracadabra
So so sweet like ofada
They think dey bad, but I'm badder
Your fada