menu-iconlogo
logo

Yago

logo
Lyrics
Zero intentions to step on the brake

As we dey come abeg o clear the way o

My life is not my own and so I lost the steering

And if you block my way my brother you be daring

Yago, Yago

Abegii comot for the front

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam

Yago, Yago

Abegii comot for the road

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam

Everything we see we go jam

Do am one time for the gram

Every time we land for the ground

Dem dey say we no fit but that one na scam

Omo no time to dey waste time

Baba put on me I go dey fine

And na we still dey for your TV

From the 6 to PH to Lasgidi

YAGO - if you no want make we shine

YAGO - if you still dey hate for the side

YAGO - no be your type we dey find

We be too focused to dey put you for mind

I’m not just ok

All day all I do is Jeunsoke

I’m not just ok

All day all I do is Jeunsoke

Living his life all play not pause

I be living life excess with the plus

Living his life all play not pause

I be living life excess with the cross

These days all man wan dey kaaku

But we just score goals like Lukaku

No be this kain men you go tackle

Cos we just light shots like Lukaku - Zanku

Zero intentions to step on the brake

As we dey come abeg o clear the way o

My life is not my own and so I lost the steering

And if you block my way my brother you be daring

Yago, Yago

Abegii comot for the front

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam

Yago, Yago

Abegii comot for the road

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam

Children of God, shebi you know say

Nothing can block your way, as you dey go

Children of God, shebi you know say

Nothing can block your way, as you dey go

Because you turn up in a bulldozer

If you want to block the way na you know sir

The next thing you go hear na 2 gbosa!

Because nobody can stop the boy

Who goes there? Who goes there?

The only thing wey you go hear for my verse

Na forward ever no time for reverse

Because Eledumare stand for my back

I no go slow - me I no go fa

Because Eledumare stand for my back

I no go slow - me I no go fa

Zero intentions to step on the brake

As we dey come abeg o clear the way o

My life is not my own and so I lost the steering

And if you block my way my brother you be daring

Yago, Yago

Abegii comot for the front

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam

Yago, Yago

Abegii comot for the road

Anything we see we go jam

Anything we see we go jam