Heaven can you hear me beat killer
Wetn I go tell my mama wetn I go tell my mama o oh oh oh
Wetn I go tell my papa wetn I go tell my papa o oh oh oh
Mama please dont blame me
Daddy please dont hate me
Theres a lot I am taking life itself is crazy
I be facing my fears
Dont mistake me
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me Heaven can you hear me
Theres a lot Im taking
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me Heaven can you hear me
Mama please dont blame me
Heaven can you hear me
Tell mama say all the times wey I tell her say me I dey alright e be big fat lie
Me no want make she feel pity for me so I suppress it all inside
I hope it goes away
Till then mama pray for me mama pray for me cause out here
Dem wan kpai you dem go kpai you
Use ur head or them go blow am with their rifle
Dem just wan win your trust dem no really like you
We just tread carefully like we're in a minefield
Dem wan kpai you dem go kpai you
Use ur head or them go blow am with their rifle
Dem just wan win your trust dem no really like you
We just tread carefully like we're in a minefield
Wetn I go tell my mama wetn I go tell my mama o oh oh oh
Wetn I go tell my papa wetn I go tell my papa o oh oh oh
Mama please dont blame me
Daddy please dont hate me
Theres a lot I am taking life itself is crazy
I be facing my fears
Dont mistake me
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me Heaven can you hear me
Theres a lot Im taking
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me Heaven can you hear me
Mama please dont blame me
Heaven can you hear me
I no go like to be competitor
I be Odogwu stand twice as tall
Make una ready for the banger
Any bad energy back to sender
If e no go be money matter ehh
Hallelujah my oluwa
You brought me this far Im praising jah
Living lavida never local Ye
What I had to lean on was the drugs maybe not a Glock
Maybe not a ***** tic toc says the clock
Dahm
The things I had to do to survive
Make I fit de provide for the family
Praying on it heavily