menu-iconlogo
logo

U No Holy Pass

logo
Letras
Hey e e e

Some people be acting like they know it all

Hey uh uh uh

Some people be acting like they know it all

Hey oh ai

Some people be acting like they know it all

Oh oh uh uh uh uh see see

See this type of thing wey we dey feel

Before you know you don dey start to dey kolo small

I no go lie we feel these things for real

Some people no believe that money brings upon a man's downfall

Face reality and you will see that it pays nobody

To be feeling that they know it all

Try to visualize what I feel and I bet what you will see

Would be a picture of a gammy wall If you try to push am down

Try to enter the town

Try to see wetin dey happen around

Na so dem go dey bring you down

Before you know you go dey for six feet under the ground oh oh ah

Some be acting that they know it all

But everybody knows that people rise and fall

Some rise up again just to stand up tall

And wiser and stronger

No matter how long you live you can not learn it all

You go only do your best because you no go fit do all

lf you want to criticize me talk small small

You no holy pass my brother

Eh e e e e you no holy pass my sister uh uh

Some people when they see a wrong thing

They will start complaining until the complaining turn into shouting

Anytime they see a wrong thing

They continue shouting until the shouting turn into traditional shouting

Make dem try to correct a thing

They will start to thinking until the thinking make the pressure to start to set in

Make dem feel like outcast in the society dem live in

Because they lose dem sense of belonging

But they would try to push am more

Try to open every door

When negativity doesn’t make it certain

So when dem try to stop the complaining and the shouting dem no go fit because e don be spiritual something

People take advantage of the dream because dem realizing

Say this people lost dem spirit of fighting

So dem start to use them head use am like dustbin

All the problem of the nation dem be dumping In them head

Slavery will start to set in like Amistad

Oya I know say you seen the making

And them start to do almost anything for almost nothing

Cos them same people they need some fighting

But the scavengers would bring them all

They will push them to the floor and to collect all the people them belonging

But like a goat that has pushed to the wall

We already ready to start to do the fighting

So me a go run them down

Me a go chase them outta wey town I sabi we go gun down them

Before them go know dem go dey for six feet under the ground

Some be acting that they know it all

But everybody knows that people rise and fall

Some rise up again just to stand up tall

And wiser and stronger

No matter how long you live

You can not learn it all you go only do your best because you no go fit do all

lf you want to criticize me talk small small

You no holy pass my brother

You no holy pass my sister

Some be acting that they know it all

But everybody knows that people rise and fall

Some rise up again just to stand up tall

And wiser and stronger

No matter how long you live

You can not learn it all you go only do your best because you no go fit do all

lf you want to criticize me talk small small

You no holy pass my brother

No no holy pass my brother

No no holy pass my brother

U No Holy Pass de 2Baba - Letras y Covers