menu-iconlogo
logo

Rest On Kashy

logo
Letras
No oh oh ohh

O ma shey oh ohh

Ikunle abiamo oh (V V V V Stix)

Huhn huhn huhn

Nightmare wey me I no fit to forget

I go remember 'til my end

The things we shared and the plans we had

Only Jah fit to heal my pain

And I miss you calling my name (Barry)

I miss you is how to pretend

Whenever I started to worry

Bro, I wish I could see you there (See you there nah)

Bro smile forever please

Happy soul but make their lifetime bleed

If na person do this one

Make hin sef no die again

And if na God do this one, na to cover all your shame

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si

Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh

Oh ohh oh ohh o ma shey

Ikunle abiamo oh

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)

Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh-oh

Oh ohh oh ohh o ma shey

Ikunle abiamo oh

E dey sadden me for heart I no fit take am off my head

This na lifetime scare way no fit to heal to my head

You be young legend my brother

All your good deeds don dey follow you

The faces wey you put smile

All of us dey miss you

Omo your type of ginger

I no fit see the type again

But diamond stone die

In our heart is where you stay

You be young legend my brother

All your good deeds don dey follow you

The faces wey you put smile

All of us dey miss you walahi

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si

Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh

Oh ohh oh ohh o ma shey

Ikunle abiamo oh

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)

Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh

Oh ohh oh ohh o ma shey

Ikunle abiamo oh

Oh oh

Til we meet again my brother

In our heart is where you stay

Babatunde t'oba d'orun ko sh'orun re

All of us dey pray for you my brother

In our heart is where you stay

Til we meet again

Awon toh she'leyi k'oma shey pe l'aye

I know say, everybody go die one day (One day)

But nobody deserve to die this way

E dey pain me for body

E dey ache me for my heart

Oh o ma shey

Ikunle abiamo

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (Yayy)

Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh (Inumi a dun)

Oh ohh oh ohh o ma shey (O ma shey)

Ikunle abiamo oh

Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si

Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh

Oh ohh ohohh o ma shey

Ikunle abiamo oh

(It's Stormatique Mix)