menu-iconlogo
logo

Story

logo
Letras
Me I get on story

Me I want to talk o (Me I want to talk oh)

Back in day when me and mama dey suffer o (I been dey suffer)

People talk s**t them talk say I no go make am oh

But see me now I'm a shiny star you know yeah yeah

Kekere la tin m'oba (Abeg no listen to nobody)

Irukere owo la fin m'joye (Abeg make you follow nobody)

Oba ni mi laye arami o

Everybody na king for im lane

Everybody na king for im lane

Say

Pekele pekele arugbo je gbese

To ba lomo omo e loma san

To ba lomo omo е loma san

Pekele pеkele arugbo je gbese

To ba lomo omo e loma san

Iyen omo to ba pa isu wale

Omo e lomo san

It's Been a long time coming long time coming

Searching for me for pandemic

And me I be looking for money since I was sixteen

Now you think that I be joking

But i no get am for things wey dey been think

Money matter be the main thing

Live my life live my life like king

King king wey I be

Ah

Awon kan waye won wa gbowo

Awon kan waye won wa sise

Awon kan sise ko sise

Ori mi maje sise fun onise

Awon kan waye lati gbowo

Awon kan waye lati jaiye

Ko ma ma saye aiye ka'ye

Na money gangan be the main aiye you know

Na wetn you know you know yeee

Wetn you no know you no know

Pekele pekele arugbo je gbese

Po ba lomo omo e loma san

To ba lomo omo e loma san

Pekele pekele arugbo je gbese

To ba lomo omo e loma san

Iwo lomo padi o ye

To ba jara e o ma ji

To ba lo sun o ma ku

Iwo loma jara e padi o

You better wise up padi o

To ba jara e o ma ji

To ba lo sun o ma ku

Iwo loma jara e padi o

You better wise up padi o