menu-iconlogo
logo

Listen

logo
Letras
It's Wande Coal

Easy

BM The tunes

Basket Mouth

Duktor

Tetiiiiii

Teti nkan ti mo fe so na

Mo ko teti (Teti)

Teti nkan ti mo fe so na oh

Awulo niwaju oh

Gbes

Look at all the people wey dey look for me now

Back then dem no dey my -face

I been no like them and anybody dey try to invade my -space

That's why I no like them

Tell them the story when I still dey hustle for lekki -phase

Lekki phase one

I'm a black diamond (I'm a black diamond)

Money long like ogologologologo

Monеy long like ogologo ogologo oh

Yeah ehn

Iskaba

Awudat

Monеy long like ogologologologo

Money long like ogologo ogologo oh

Iskaba yeah

Easy

BM the tunes

BasketMouth

Tetiiiiii

Teti nkan ti mo fe so na

Mo ko teti (Teti)

Teti nkan ti mo fe so na oh

Awulo niwaju oh

(Everytime I step out I go tear am go down)

(Tear am go down)

(Why dem a vex cos I tear am go down)

(Why, Why she dey wan to dey bend am go down)

(Why, Why she no like...)

(Why, Why she no like...)

Everytime I step out I go tear am go down

Tear am go down

Why dem a vex cos I tear am go down (Why)

Why she dey wan to dey bend am go down (Why)

Why she no like to dey wear am go down

Tetiiiiii

Teti nkan ti mo fe so na

Mo ko teti (Teti)

Teti nkan ti mo fe so na oh

Awulo niwaju oh

Everytime I step out I go tear am go down

Tear am go down

Why dem a vex cos I tear am go down (Why)

Why she dey wan to dey bend am go down (Why)

Why she no like to dey wear am go down

Duktor