menu-iconlogo
logo

No Other

logo
Letras
(Oof-shadalaba, no do shakara)

(Oof-shadalaba, no do awada)

(Oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara)

(No do awada)

Emi pon pon, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do shakara)

Oya, re mi dada, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do awada)

Oya, rata-ta-tan (oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara)

Oya, rata-ta-tan (no do)

I only want you, no other (no other)

No other girl, say no other (no other)

No other girl, just my mother (my mother)

Ayayaya

I only want you, no other (no other)

No other girl, say no other (no other)

No other girl, just my mother (my mother)

Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby

Oya odi dan dan, odi dan dan, baby

Oya rapa npan pa

You can fit to rapa npan pa

Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby

Oya odi dan dan, odi dan dan, baby

Oya rapa npan pa (ay, yeah)

You can fit to rapa npan pa

Wetin you want? Shey na silver or gold

You never see millions unfold

I no be small boy, I no be watagiri

I no dey wear slippers Dunlop

Even Mia Khalifa I unfollow

If I look another one Apollo

Abeg make you release am

Mama yo yo, mama yo yo, oh

Likkle tsunami, forget about mummy

I can be your daddy and I can be your nanny

Likkle tsunami, forget about mummy

I can be your daddy and I can be your nanny

I only want you, no other (no other)

No other girl, say no other (no other)

No other girl, just my mother (my mother)

Ayayaya

I only want you, no other

No other girl, say no other

No other girl, just my mother

Just my mother

Shebi na the love I dey see for your eyes

I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side

I want to dey your side

Shebi na the love I dey see for your eyes

I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side

I want to dey your side

Ripim pom pom, ripim pom pom, baby

Oya odi dan dan, odi dan dan, baby

Oya rapa npan pa

You can fit to rapa npan pa

Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby

Oya odi dan dan, odi dan dan, baby

Oya rapa npan pa

You can fit to rapa npan pa