menu-iconlogo
logo

New Born Fela

logo
Letras
Aya ya ya aya (Uhn)

Used to the good life

I never pray for the bad time

You know money good sha

Anything wey stress I no like sha

No thank me don't mention

I just wanna love you intentional (Love you intentional)

No pressure no tension

I just wan love you exceptional (Love you exceptional)

M**g Babylon

I no stop til I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon (Take your m**g go)

I know girls wey dey use toy

I no care baby na your choice

And I fit but you Don Perignon

Nobody go run your marathon

I be the new born Fela

Story teller battery charger

Baby pana for my matter use kayamanta

I know the matter the matter don't matter

I be Naija don dada (Dada)

Baby sho wapa

Emi kon Fela (Fela)

Call me jigga (Jigga) I no get dada (Dada)

Love my cigar do re mi fa so

Kalakuta ni mo wa sha

Hello oh

Oya kilotun fe so

Abacha oh

Kulu kulu so o mi o gbo won

Oya kilonso oh mi o ran wan

Mi o l'ejo mi o konto

Gongo aso kutupa awu

Wangelewa t'oba rimi l'oru

Aye nlo t'oba rimi l'Osun

Kos'ewu na me go ball you

M**g Babylon

I no stop til I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon

I know girls wey dey use toy

I no care baby na your choice

And I fit buy you Don Perignon

Nobody go run your marathon

I be the new born Fela

Story teller battery charger

Baby pana for my matter use kayamanta

I know the matter the matter know matter

Jesu go to Calvary

No alawee just for your sins

Don't make me your enemy

(Many things I see life k'oma easy)